I dedicate this week to mothers;- mommies, grand mothers, mothers in-law, name them. I start this mini series with my moms favourite song from the 70's. In those days it was either radio Uganda or nothing. David Ogwang or Mike Arereng would say "Kampala, Mbale, Soroti, Kabale, Kotido... every where - habaaariiigaannii!!!" SWEET MOTHER Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. When I dey cry, my mother go carry me--she go say, my pikin wetin you dey cry ye, ye, stop stop, stop stop make you no cry again oh. " When I won sleep, my mother go pet me, she go lie me well well for bed, she cover me cloth, sing me to sleep, "sleep sleep my pikin oh." When I dey hungry, my mother go run up and down she go find me something when I go chop oh. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me When I dey sick, my mother go cry, cry, cry, she go say inste...