Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.
Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.
When I dey cry, my mother go carry me--she go say,
my pikin wetin you dey cry ye, ye,
stop stop, stop stop make you no cry again oh."
When I won sleep, my mother go pet me,
she go lie me well well for bed,
she cover me cloth, sing me to sleep,
"sleep sleep my pikin oh."
When I dey hungry, my mother go run up and down.
she go find me something when I go chop oh.
Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me
When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,
she go say instead when I go die make she die.
O, she go beg God, "God help me, God help, my pikin oh."
If I no sleep, my mother no go sleep,
if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh.
Sweet mother I no go forget you, for the suffer wey you suffer for me.
You fit get another wife, you fit get another husband,
but you fit get another mother? No!
And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe.
And then on to you men, forget, verily, forget your mother,
for if you forget your mother you've lost your life.
By Prince Nico Mbarga 1976
This song is most specially dedicated to my mom. I remember her nodding her head and singing every time she heard it being played on the radio. It seemed to carry so much meaning for her back then but I didn't know much and why except that it had a very catchy tune. Now, after having three kids of my own I know. And what makes this song extra special is the fact that Mr. Nico wrote it in the year I was born. I totally identify with the experience because I know mummy suffered some of these things for me and I for Mich.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Total Eclipse 2024
Total eclipse shot in Pennsylvania. Photo by Mary Ongwen You guys, this eclipse thing exhausted my head. It was in every second article on m...
-
In memory of A.D Ssozi the former headmaster of Kitante Primary School who breathed his last on March 19th 2014 at 5:45pm in Texas. He w...
-
When I have time to twiddle my fingers my mind goes into flash back mode--to my childhood. These particular memories get tickled when I have...
-
Petticoats! Remember them? If you landed on this planet after the 90's you'll probably wonder what I refer to and no! it is not som...
No comments:
Post a Comment
Hey! Thanks for dropping by :-)